Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Kevwelity > Potential thing > Am in love

Kevwelity



Lyrics
Album list

Kevwelity

Am in love

(intro)
kevwelity. . . . . . . . . . . . .
Galiy minds
the growing coins behind this. . .

(verse1)
for so long now
I've been looking
I've been searching
for the special one
that special girl
wey go rule my heart
then i met this beautiful damsel at ATM queue

(hook)
we work well
yes
we talk well
yes
this baby make sense
omo she sabi cook well
i no be Dundee
i get some money
baby no dulling
baby make we jolly dey go. . .

(chorus)2x
baby am in love
baby am in love girl

(verse2)
baby since you came
everything has changed
you step into my life
you set those wrong right
i appreciate you as an Angel
Anything wey you want
i go buy
obodo-oyibo
baby make we dey fly

(hook)
we work well
yes
Find more lyrics at ※ Mojim.com
we talk well
yes
this baby make sense
omo she sabi cook well
i no be Dundee
i get some money
baby no dulling
baby make we jolly dey go. . .

(chorus)2x
baby am in love
baby am in love girl

(verse3)
tell me where you're from
because you're different
this most be a combination
of mami and papiwater
girl you too fine
your beauty dey burst my brain
beauty contest with you
nyevonne nelson
na walkover

(hook)
we work well
yes
we talk well
yes
this baby make sense
omo she sabi cook well
i no be Dundee
i get some money
baby no dulling
baby make we jolly dey go. . .

(chorus)2x
baby am in love
baby am in love girl

add lipping along with chorus till fade